album cover
Wait
24
Christian & Gospel
Wait fue publicado el 26 de abril de 2024 por BLU MUSIC INTERNATIONAL como parte del álbum From My Heart X Wait - Single
album cover
Fecha de lanzamiento26 de abril de 2024
SelloBLU MUSIC INTERNATIONAL
IdiomaEnglish
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía
BPM95

Letras

She tell me say
I no reach am for level
He get cars
He get houses and money
He Dey travel go Dubai Paris
That kind level
He say he go show me things
I never see
Shey you Dey hear so
Loving you no be crime
But I no wan suffer I no Dey lie
If you want me make you try
To do something with your life
If I poor today
E no mean say I go poor tomorrow
If e bad today
E no mean say e go worse tomorrow
There’s light at the end of the tunnel
After the darkness
Day go break o
Make you wait o
Make you wait o
I don hustle
I don struggle
I don strive
Sunday to Sunday
So that me sef go arrive
E no get wetin I no do
E no get where I no go
Place to place to find my light
I even pray day and night
Hustling no be crime
See I don hustle
I don try
I wan go find another way
That na all I’ve come to say
If I poor today
E no mean say I go poor tomorrow
If e bad today
E no mean say e go worse tomorrow
There’s light at the end of the tunnel
After the darkness
Day go break o
Make you wait o
Make you wait o
If I poor today
E no mean say I go poor tomorrow
If e bad today
E no mean say e go worse tomorrow
There’s light at the end of the tunnel
After the darkness
Day go break o
Make you wait o
Make you wait o
Make you wait o
Make you wait o
Written by: Steven Oghenemaro Agbaweh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...