album cover
Independence
album cover
Independence fue publicado el 1 de octubre de 2024 por O6a como parte del álbum Independence - Single
1 de octubre de 2024
SelloO6a
IdiomaEnglish
BPM117
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Vídeo musical

Vídeo musical

Letras

Verse 1
Me I be leader I no fit be disciple
(No fit be disciple)
Since you no be God
You can’t tell me wetin to do
(Tell me wetin to do)
Carry my cross and I face my Jeru (Salem)
But no be my power and no be even juju
Chorus
Move to the right hand side if you dey with me
(Side if you dey with me)
But move to the left
If you know say you won dey beef
(Why you won dey beef me)
Cause I no dey play with my peace of mind rara o
(rara o rara oh)
As I dey do my thing Jah put in jara oh
Hook
Rain rain make you go away
Me I just won osanle
Nobody dey feel my pain
Na why me I just dey my lane
Rain rain make you go away
Me I just won osanle
Nobody dey feel my pain
Na why me I just dey my lane
Verse 2
Many things dey wey I won talk
But if I start e lo ni mo fe so gun
Sugbon this life na turn by turn
So I go wait my turn
All my enemies they je gbese
Wether they like it or not they go know my name
And i know say I’m on the road today
And everyday be like a holiday
My glory day e
Chorus
Move to the right hand side if you dey with me
(Side if you dey with me)
But move to the left
If you know say you won dey beef
(Why you won dey beef me)
Cause I no dey play with my peace of mind rara o
(rara o rara oh)
As I dey do my thing Jah put in jara oh
Hook
Rain rain make you go away
Me I just won osanle
Nobody dey feel my pain
Na why me I just dey my lane
Rain rain make you go away
Me I just won osanle
Nobody dey feel my pain
Na why me I just dey my lane
Written by: Ariehwe Isaac
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...