album cover
WAVE
album cover
WAVE fue publicado el 4 de julio de 2025 por SpinningStar Records como parte del álbum CHIAGOZIEM - EP
Released4 de julio de 2025
SelloSpinningStar Records
IdiomaEnglish
BPM100
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Vídeo musical

Vídeo musical

Letras

Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Weather e be night or day, I go make am no delay
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Whether e be night or day, I go make am no delay
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai, Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai oooo
Dem no fit stop am no
I take my shot na goal
My money just dey grow Ah, Eh Ai Eh Oh
Dem no fit stop am no
I take my shot na goal
My money just dey grow Ah, Eh Ai Eh Oh
Why dem wan do me wayo?
Naija boy about my ego
She wan go coast to coast, been around, around the globe
Take a shot now baby let's go
We don't need to park we can rendezvous
This ain't Noah's Ark but every thing times two
It don't even matter wahala don go ehhhh
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Weather e be night or day, I go make am no delay
Person wan ride my wave
Cause I've been on my way
Whether e be night or day, I go make am no delay
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai, Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai oooo
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai Oh Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai
Eh Ai, Eh Ai, Eh Ai Oh Eh Ai oooo
Written by: Jason Ebie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...