album cover
Ajebutter
36
Afro-Beat
Ajebutter fue publicado el 26 de enero de 2025 por Independent como parte del álbum Ajebutter - Single
album cover
Fecha de lanzamiento26 de enero de 2025
SelloIndependent
IdiomaEnglish
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía
BPM

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Jiriam
Jiriam
Performer
Nizebeats
Nizebeats
Harmony Vocals
Opeyemi Philip Oyeyipo
Opeyemi Philip Oyeyipo
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Opeyemi Philip Oyeyipo
Opeyemi Philip Oyeyipo
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Nizebeats
Nizebeats
Mixing Engineer, Mastering Engineer
Haystixx
Haystixx
Producer

Letras

Ah ah ah hmmm
They call me Jiriam farabale
Hmmmm
They call me ajebutter
But they don't know
My momsy sabi demo
She been dey guide
See my shame she covered
Raman Jago
High fashion E no reach wetin
I dey wear that time
My guy we suffer
But iya mi ajo
She go sing and pray
Everything's gon be alright
Not like I bothered
Emi omologo
I was chasing them gals
With that backside
365 days
See my mama she deserve Range Rover
She be strong woman
Many times I do things my way
She go tell me make I wa bi gba
But later she go call me wa n bi bai
Sho fe ki ma ke
All these ladies dem be gold digger
Carry your bible ko de wa bi ka
Make you forget laide
See your future is my second chance
I hope you get it now ah
Anywhere you go ogbeni ranti ile
Because during the dark times yh
Dem be your Michael Faraday eh eh eh
Whether dem do u bad or dem do u good
No too salaye eh eh eh
Just focus on the grind yh
So everyday we trabaye eh
Ahn ahn ahn farabale
Hmmm what a journey
No be sey I don reach
There but I'm running
All the way from the surulere trenches
Down to ikorodu
Where I jamb plenty cultist
I made friends with some
I dey run from some
But to sum it up
Abeg no join cult ah ah ah
Experience yen o nice
Your life on the run
Anytime you fit to die
For ikorodu me
And my guy pablo
Everyday we discussing
Our life goals
We pray to God make
We no go jamb agbako
Because we be first born
So we no fitu kako ah
Momsy pablo pray 4 me
She's a strong woman moremi
She tell me sey opeyemi
Make u no forget me
Anywhere you go ogbeni ranti ile
Because during the dark times yh
Dem be your Michael Faraday eh eh eh
Whether dem do u bad or dem do u good
No too salaye eh eh eh
Just focus on the grind yh
So everyday we trabaye eh
Ahn ahn ahn farabale
Written by: Opeyemi Philip Oyeyipo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...