album cover

Sapiosexual

12.329Music2025
album cover
Sapiosexual fue publicado el 21 de marzo de 2025 por Waka Music Limited como parte del álbum Sapiosexual - Single
Lanzamiento21 de marzo de 2025
SelloWaka Music Limited
IdiomaEnglish
BPM109
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Letras

[Verse 1]
Oh my head
Oh my neck I dey carry overload
I'm a ten over ten
Beauty over dose
Wonyame a wenya adeɛ
Wogyae mea wabɔka
'Cause I fall for guys only
Wey dem geti high sense
[PreChorus]
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
[Chorus]
'Cause I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
[Verse 2]
See my body sift
I dey burst his head like tsunami
He say mi amor
Ebi your body wey dey ginger me
This boy say he wants me
He wants me to be his muse
He don take blood tonic
Get appetite want chew
[Verse 3]
So he can't concentrate o
He just dey gyrate o
Hallucinate o
But he can't penetrate o
[Chorus]
'Cause I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Written by: Wendy Addo

Pie de página de Shazam

Seleccionar idioma:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Síguenos

Loading...