album cover

Diamonds Dancing

1753Afro-Beat2025
album cover
Diamonds Dancing fue publicado el 25 de abril de 2025 por Anansi Records Ltd como parte del álbum Diamonds Dancing - Single
Lanzamiento25 de abril de 2025
SelloAnansi Records Ltd
IdiomaEnglish
BPM99
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Letras

Badyute
Champion
Diamonds dancing no fugazi
Welcome to my party
Fine girl come from Medina
This your body banging
Make I chop am like salad
Tell me who's your daddy
See wetin you carry na
Big bumper Bugatti
Felicitation
Congratulations
Omoge well done
Number one for the competition
Felicitation
Appreciation
Congratulations
Number one for the competition
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Omoge
na your body dey make me dey lose my focus
Wahala dey
Say make I hold you down baby make you for no lost o
Omo you too set
This your body is different
Bad girl she no decent
Make I put am for reset
Whether international local
I dey give them different area
All the girl them whine when them hear my song the Gbedu e go burst your speaker
Naija all the way to Malaysia
Oh lord of mercy mo gbe fun won o
Won mo pe the money is too long
Omoge you go chop am surplus
Diamonds dancing no fugazi
Welcome to my party
Fine girl come from Medina
This your body banging
Make I chop am like salad
Tell me who's your daddy
See wetin you carry na
Big bumper Bugatti
Felicitation
Congratulations
Omoge well done
Number one for the competition
Felicitation
Appreciation
Congratulations
Number one for the competition
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Ah ah
Yeah yeah yeah yeah
Gimme me sugar
When I need am
Nyarinya
Written by: Chibuzor Franklyn Amajuoyi, Hyacinth Obidi, Nnamdi Kennedy Amajuoyi, Okwudili Bendonald Ojobor

Pie de página de Shazam

Seleccionar idioma:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Síguenos

Loading...