album cover

DAMAGE

2529Afro-Beat2025
album cover
DAMAGE fue publicado el 18 de abril de 2025 por Hap Music Group como parte del álbum DAMAGE - Single
Lanzamiento18 de abril de 2025
SelloHap Music Group
IdiomaEnglish
BPM113
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Letras

[Verse 1]
Sumɔlɔ make you no dey blow my starter
I want to fill up your tanka
We go dey kere waa waa kere waa waa for life
Shaa wele, follow body make we go
Ɔdɔ mɛma wo sika oh
If you leave me I go dey solo for days
[Chorus]
You dey cause damage, ɛwɔ makoma
I no go fail you oh my woman make I carry over ah
Anɔpa bia shutdown, I no go look another woman
If you give me your love I go touchdown
I go carry you go my moda
[Refrain]
Na you dey give me balance
Baby you be my Shayla
Oroma baby carry fire
Wey dey make me sing my lala
Na you dey give me balance
Baby you be my Shayla
Oroma baby carry fire
Wey dey make me sing my lala
[Verse 2]
Make I dey pay my dues everything for you
Calamity for who go try to confuse
Me and my bebe oh mon bebe
Make I dey pay my dues everything for you
Calamity for who go try to confuse
Me and my bebe oh mon bebe oh noo
[Chorus]
You dey cause damage, ɛwɔ makoma
I no go fail you oh my woman make I carry over ah
Anɔpa bia shutdown, I no go look another woman
If you give me your love I go touchdown
I go carry you go my moda
[Refrain]
Na you dey give me balance
Baby you be my Shayla
Oroma baby carry fire
Wey dey make me sing my lala
Na you dey give me balance
Baby you be my Shayla
Oroma baby carry fire
Wey dey make me sing my lala
[Verse 3]
Sumɔlo make you no dey blow my starter
I want to fill up your tanka
We go dey kere waa waa kere waa waa for life
Shaa wele, follow body make we go
Ɔdɔ mɛma wo sika oh
If you leave me I go dey solo for days
[Chorus]
Ɛwɔ makoma
I no go fail you oh my woman make I carry over ah
I no go look another woman
If you give me your love I go touchdown
I go carry you go my moda
You dey cause damage, ɛwɔ makoma
I no go fail you oh my woman make I carry over ah
Anɔpa bia shutdown, I no go look another woman
If you give me your love I go touchdown
I go carry you go my moda
Written by: Benjamin Gyamerah Oduro, David Benson, Kojo Assan Eshun

Pie de página de Shazam

Seleccionar idioma:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Síguenos

Loading...