Créditos
PERFORMING ARTISTS
Simi
Vocals
Kizz Daniel
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Simisola Ogunleye
Songwriter
Anidugbe Oluwatobilola Daniel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Niphkeys
Producer
Lauren Andersen
Producer
Kearon Stephen
Mastering Engineer
Letras
[Verse 1]
Everyone going through something
No be say only me get something for my head
As long as my heart is pumping
Just believe say joy is coming in the morning
Sugbon lo oni
[PreChorus]
Alagba o ejo e sha adurami fun mi, pray for me
Make the work of my hand prosper
Anywhere wey I pour water, make seed start to grow
Oro otito take it day by day
[Chorus]
Sha ma rora, when the storm is over, I go raise my shoulder
Power me like solar, Oladamola (Simisola)
Kama ri alakoba, alafiya yo gba
I'm multy ten, I take it day by day
[Verse 2]
Opportunity show up everyday
Go get that money, go get that, babe
When things are bad when things are shaky
Omo aye no come frown face
Stand up ti we re bo
Oni bi ose je, but you can't give up
Allow yourself to grow (Okay)
All my neck is diamond, awon temi ton danyon mo
On my wrist is a rude stone, all the girls them go low, emi vado
That guy no dey show love
I dey show love but I dey keep am on the low
Uncle K, Simisola kanipe
[Chorus]
Sha ma rora, when the storm is over, I go raise my shoulder
Power me like solar, Oladamola (Simisola)
Kama ri alakoba, alafiya yo gba
I'm multy ten, I take it day by day
[Outro]
Hopefully, I'll get to say mama I buy you house
Hopefully one day, papa, I buy you car
Alafiya ati emi gigun ni am bere fun
Ore ofe ki adura gba
Written by: Anidugbe Oluwatobilola Daniel, Simisola Ogunleye