album cover
Mindset
album cover
Mindset fue publicado el 12 de enero de 2022 por Ok records / Dvpper Music como parte del álbum Mindset - Single
Released12 de enero de 2022
SelloOk records / Dvpper Music
IdiomaEnglish
BPM
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Vídeo musical

Vídeo musical

Letras

[Verse 1]
Many things wey won dey make man vex
But I too soft I no dey do nonsense
Dem see grace na why dem change mindset
Nobody holy and we no dey perfect
And anybody fit to get problem
So live your life and make you face your fears
Cos everybody go dey get progress
[Chorus]
So tell them I dey represent o
And I no need thier compliment o
Make dem no tell me say I go resign
I go dey fly
Make you no criticize o
[Chorus]
And anytime na we go dey first o
And my own grace go dey reflect o
Make dem no tell me say I go resign
I go dey fly
Make you no criticize o
[Chorus]
Make dem no tell me say I go resign
I go dey fly
Make you no criticize o
[Chorus]
Make dem no tell me say I go resign
I go dey fly
Make you no criticize o
[Verse 2]
I get question
Me I get question
A lot of bad mind wey I no fit mention
You get 1k you dey feel pompous
I go make am you go feel the tension
[Verse 3]
But me I no rush one day the boy go blow
My mama call me make I no smoke igbo
But I no too like to dey go deep
Cos if I tell them na so dem go gossip
[Chorus]
So tell them I dey represent o
And I no need thier compliment o
Make dem no tell me say I go resign
I go dey fly
Make you no criticize o
[Chorus]
And anytime na we go dey first o
And my own grace go dey reflect o
Make dem no tell me say I go resign
I go dey fly
Make you no criticize o
[Chorus]
Make dem no tell me say I go resign
I go dey fly
Make you no criticize o
[Chorus]
Make dem no tell me say I go resign
I go dey fly
Make you no criticize o
[Chorus]
Make dem no tell me say I go resign
I go dey fly
Make you no criticize o
Written by: Kidd Carder
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...