album cover
Smooth Operator
27
World
Smooth Operator fue publicado el 1 de agosto de 2025 por Naydu como parte del álbum Smooth Operator - Single
album cover
Fecha de lanzamiento1 de agosto de 2025
SelloNaydu
IdiomaEnglish
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía
BPM

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Naydu Eze
Naydu Eze
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Naydu Eze
Naydu Eze
Songwriter

Letras

(Outlining...)
Anytime you hold me
For inside, I turn Terminator
Anything wey you do me
For outside, dey scatter my oga-ism
She a Smooth Operator
A real gangsta, silent killer
Get a man attention
O sere sera, o sera sera
Terminator
She a Smooth Operator
Real gangsta, silent killer
Get your man attention
O sere sera, o sera sera
Terminator
Baby your move na total disguise
Even a cat cannot recognize
With every glide you go sway the room
Smooth Operator, you get perfect control
You the lady of the night so nice
Your lips so sweet, but na dynamite
Smooth Operator you're very special
You are who you are last last
Dem go carry me away
For your matter
Carry me away
Ajebutta
Carry me away
But them warn you
Dem go carry me away
For your matter
Carry me away
Ajebutta
Carry me away
But them warn you
You are who you are
She a Smooth Operator
A real gangsta, silent killer
Get a man attention
O sere sera, o sera sera
Terminator
She a Smooth Operator
Real gangsta, silent killer
Get your man attention
O sere sera, o sera sera
Terminator
Inna dance floor
Na she you go first pick first
With her smile and her style
Is the most caring
She no get attitude
She's not the meanness, ahhh!
She set me free
Wet my dreams
No need no apology
In the end, you will see
It is all because of me
Can't say I'm not
Can't say I'm not on my way
To go see her figure 8
Last time not see you
I con begin to dey simulate
Ye kpari kpa
Kpari kpa whoa oo
E kpari kpa
Kpari kpa ye... eh!
Can't say I'm not on my way to
E ye ye, e ye ye
Uh whoa whoa o
Ahhh!
You are who you are last last
Dem go carry me away
For your matter
Carry me away
Ajebutta
Carry me away
But them warn you
Relationship wey no get emoji
...last last
Dem go carry me away
For your matter
Carry me away
Ajebutta
Carry me away
But them warn you
Relationship wey no get emoji
Oma yakpa!
She a Smooth Operator
A real gangsta, silent killer
Get a man attention
O sere sera, o sera sera
Terminator
She a Smooth Operator
Real gangsta, silent killer
Get your man attention
O sere sera, o sera sera
Terminator
Operator
Written by: Naydu Eze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...