album cover
Congratulations
16.140
Music
Congratulations fue publicado el 24 de julio de 2025 por Jones Worldwide como parte del álbum Congratulations - Single
album cover
Fecha de lanzamiento24 de julio de 2025
SelloJones Worldwide
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía
BPM97

Vídeo musical

Vídeo musical

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Kel P
Kel P
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Peter Udoma
Peter Udoma
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
KDaGreat
KDaGreat
Producer

Letras

[Intro]
Turn it up, Turn it Up
Smash it up
[Verse 1]
I know say I no dey smoke igbo
But me I get craze pass you
See sometimes I dey try compose
My **** don't get it confused
Say me badder than them
And dem friend
No take am personal, no contest
Ball on them with no regret
They no believe I go win, now it's congratulations (Ehn ehn)
[Chorus]
Congratulations
Can’t stop I’m on my way up (Ayy Ayy)
I'm on my way up
Disturb the neighbors (Ayy)
Disturb the neighbors
From America to Lagos
America to Lagos ah na na
[Verse 2]
Kilode kilode
I don dey fuck up una, head
I see no reason to com -pare
I give them too much is un -fair
Hmmm ogbeni, wo mi na
I do my job and nothing less, for your information
Me I no like wahala
Follow me talk, follow me talk
Hey Sisi Caro where you come from?
Like your figure 8
This your figure 8
Make I sample you, make I initiate you
After i initiate you, you must cooperate
Make we no waste time
Just dey migrate, straight to my place
Make we celebrate
[Chorus]
They no believe I go win
Now it’s congratulations (Ehn ehn)
Congratulations
Can’t stop I’m on my way up (Ayy Ayy)
I'm on my way up
Disturb the neighbors (Ayy)
Disturb the neighbors
From America to Lagos
America to Lagos ah na na
[Outro]
I know say I no dey smoke igbo
But me I get crazy pass you
See sometimes I dey try compose
My **** don't get it confused
Say me badder than them
And dem friend
No take am personal, no contest
Ball on them with no regret
They no believe I go win, now it's congratulations!!!
Written by: Peter Udoma
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...