album cover
Before
6825
Afro-Beat
Before fue publicado el 22 de agosto de 2025 por CHUKIE HAUZ ENTERTAINMENT como parte del álbum A Different Mindset
album cover
Fecha de lanzamiento22 de agosto de 2025
SelloCHUKIE HAUZ ENTERTAINMENT
IdiomaEnglish
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía
BPM117

Letras

Wetin my money kill nai I come to buy
I nor ready do too much
Go slow weh hold keke napepe
E don hold Range Rover
So why we come dey rush
No problem carry first
Nothing do second
Am not that bad, yet I nor too holly
You weh dey form too holly Oya answer my question
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na look I dey look
I Dey read them like book
Fish don swallow hook
Na cook e go cook
Na look I dey look
I Dey read them like book
Fish wey swallow hook
I swear na cook e go cook
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Na who never look yansh before
Which fine girl never hear lie before
Lagos driver you never cause person before
Forgot that thing, we have all been there before.
Written by: Evans Onyebuchi Ifeanyibema
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...