album cover
Invincible
Afro-Pop
Invincible fue publicado el 5 de septiembre de 2025 por Independent como parte del álbum New Rebellion - EP
album cover
Fecha de lanzamiento5 de septiembre de 2025
SelloIndependent
IdiomaEnglish
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía
BPM101

Letras

(Intro)
You're a liar, You're a liar
To think you're invincible, to think you're invincible
Spark a fire inner my heart
Most of the things you do, wetin me I no fit do
Jump you dey jump like you're an antelope
Make me dey wonder where you wanna go
Baby na my mind my insecurities
Baby I no mind, my own security
Oh I'm a liar, most of the things I say
Maybe I'm accusing you ooo
Soliloquizing on the things I go
Do when I see you, when I see you
As I yarn I go dey roll my J
Cause I dey stress as I dey think Ajei
Eledumare punish poverty
My baby dey like fine fine things
Omogemi bad like Michael
Omogemi hot like fire
Oh you a liar, to think you're invincible
To think you're invincible
Spark a fire inner my heart
These are the things you do, wey me I no fit leave you
You're a liar, you're a liar
To think you're invincible, to think you're invincible
Spark a fire inner my heart
Most of the things you do, wetin me I no fit do
Oginidi, suffer head o
If no be me, dem dey learn
Can't get enough of this your love o
The way you do me hanky panky
With everything is a possibility
Relationship na credibility
No go dey do me hit and run o
These are the things you do
Because you're a liar
You're a liar
To think you're invincible, to think you're invincible
You're a liar, you're a liar
To think you're invincible, to think you're invincible
Written by: Boma Seyi Ogo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...