album cover
Bitico
album cover
00:05
03:00
00:00
03:27
Últimos 7 días
Bitico se descubrió con más frecuencia alrededor de los 5 segundos la canción durante la semana pasada

Vídeo musical

Vídeo musical

Letras

All dis money gat me feeling like El-Chapo
Big Benz Long money ninu Limo
High Fashion Highest Kapo
Send bitico to my Repitano
Make I fit Take care my Yafinwa for Kano
Mioma gbagbo
Shower leyin mowe peul Agbo
Dem say Time na money niwon shey lago
Kia kia mosa mosa Jeka bosi Agbo
Ego le
Because Cuz otin le
Ka gba coco samba mokole
Shodemo pe Agidi oma mukole
Early Early Early Early morning morning morning morning
Many Many Many Many money
money money money
Early Early Early Early morning morning morning morning
Many Many Many Many money
money money money
All dis money gat me feeling like El-Chapo
Big Benz Long money ninu Limo
High Fashion Highest Kapo
Send bitico to my Remitano
All this money gat me feeling like Pablo
oh my Amigo
Otawarogo
Omo ologo
No go no go
Who no go no know
I like Toke Makiwa
Everytime loma Ni kinwa
Saw Dj Cuppy in Dreams
And I’ve been crushing since
I no sabi maths
But I Dey wear bahamas go Bahamas
Oflala na Jago Igbo Dey cargo
Alaye ni dino
Meshey dina
Kinle gbe modina lo Medina
Don Julio oju tibo
U go Pakujemu if to say pakurupa
 Peteru we Dey smoke jgbo
Gbe gegemu make u Kwpo kiri pko
 See my head see ororo
All my life make I no see sorrow
Where u dey nigba tiko si owo
Omo I’m very funny
Money matter lon mu ori fomi
Moyi cana tongbe mirin
Awon temi won ku gbomi
Aje no be under maybe
I like Genevieve
Anytin she want I give
Cuz i won temi gbono
Give my baby atewo
Cuz I like Rihana
She like to chop my banana
All dis money gat me feeling like Hushpuppi
Smoking Zaza with Rasaki
All dis money gat me feeling like
Pablo Escobar
I no be introvert I be extrovert
Me just dey Gbadun
Mio ja battle
Mote Button kile gba bottle
Many money pelu emoni
Carry any money like E money
Ybnl dj Enymoney
Money boku Tony elumelu
Early Early Early Early morning morning morning morning
Many Many Many Many money
money money money
Early Early Early Early morning morning morning morning
Many Many Many Many money
money money money
Written by: Balogun Olamilekan

Loading...