album cover
2019
album cover
2019 fue publicado el 10 de febrero de 2026 por Dayday como parte del álbum 2019 - Single
10 de febrero de 2026
SelloDayday
BPM100
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Letras

2019
I pray my time no go pass me by
Wetin go do all of my sacrifice
Won ni kin sha
Won ni mon sa
Won ni kin sha
Won ni Mon sa
Won ni Mon sa
Mo je no rizzler
420 joy comes in the morning when I dey sober
Won ni kin sha
Won ni mo sa
Won ni mo sa
Won ni kin sha
Won ni mo sa
Verse
 been on the street since 2’19
Before Covid, me I don dey quarantine
Say hello to my dad, long time no see
Since 19 I know you no dey proud of me
  been on the road like boola
And the suffer be like sun, e dey charge me like Solar
things wey don sup wey suppose give me trauma
But e dey gba for my head Emi prime cantona
Hello, hello, hello, hello
Mo kere mi de bi jalolo jalolo
Mo fe forin jaye
Mo fe korin do Lowo
It’s heavy on my mind but them no no, them no no
Won ni kin tranquilo
But mo tin ko la ti aye awilo
Account balance mi na zero
But my believe e be hundred
Chorus
pray my time no go pass me by
Wetin go do all of my sacrifice
Won ni kin sha
Won ni mon sa
Won ni kin sha
Won ni Mon sa
Won ni Mon sa
Mo je no rizzler
420 joy comes in the morning when I dey sober
Won ni kin sha
Won ni mo sa
Won ni mo sa
Won ni kin sha
Won ni mo sa
Verse 2
Ni gba to de lo lor
Oro lo ba mi so
Nkon to se lo so
Oro yen la jo so
Written by: Abiola David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...