album cover
WebKid
61.443
African
WebKid fue publicado el 12 de mayo de 2026 por AI Music Distribution como parte del álbum WebKid - Single
album cover
Más populares
Últimos 7 días
00:00 - 00:05
WebKid se descubrió con más frecuencia en los primeros segundos de la canción durante la semana pasada
00:00
00:15
00:20
00:25
00:30
00:45
01:00
01:20
01:25
01:40
01:45
01:50
01:55
02:10
00:00
02:18

Vídeo musical

Vídeo musical

Letras

[Chorus]
Na wetin you nor know go kill you
My bro dey pure but dem blame am true
When elephant fight na grass dey suffer
Still we rise
Street crown fi my brother
[Chorus]
Na wetin you nor know go kill you
My bro dey pure but dem blame am true
When elephant fight na grass dey suffer
Still we rise
Street crown fi my brother
[Verse 1]
I woke up to the news
Dem say dem catch my fan
I ask dem what's the charge
Dem say Webkid dey torment somebody family
I say wow! I say how?
Fan go be fan you for understand that
Webkid, I say stay strong
[Chorus]
Na wetin you nor know go kill you
My bro dey pure but dem blame am true
When elephant fight na grass dey suffer
Still we rise
Street crown fi my brother
[Verse 2]
Shatta Movement
God is here so no fear
Wipe your tears
Shout outs to Sammy Flex, Antwiwaa
Maqcoy, Kweku Dubai, Larbiano, Nancy De General
Ayɛ halfcast say I'm on your ass bro
[Chorus]
Na wetin you nor know go kill you
My bro dey pure but dem blame am true
When elephant fight na grass dey suffer
Still we rise
Street crown fi my brother
[Outro]
Yo Webkid, stay strong
With whatever you have done for the movement
You have to know I appreciate it so much
That is why I did this song for you
Shouts out to every Shatta Movement fan
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...