album cover
Small Work
15
Afro-Pop
Small Work fue publicado el 1 de enero de 2022 por D’Lait como parte del álbum Small Work - Single
album cover
Fecha de lanzamiento1 de enero de 2022
SelloD’Lait
IdiomaEnglish
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía
BPM92

Créditos

PERFORMING ARTISTS
D’Lait
Background Vocals, Electric Guitar
COMPOSITION & LYRICS
David Ochoche Adakole
David Ochoche Adakole
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Nakedbeatz
Nakedbeatz
Producer

Letras

Aye ayaya ye
Aye ayaya ya
Aye ayaya ye
I put am for your hand and I relax
Like say nothing dey happen o
For your hand the matter no go cast
Small thing for you to handle
For my eyes e be like mountain yea
For you eyes e be nothing
It’s looking like I’m down to nothing yea
But you dey up to something
And I know say you go show up
And do the thing wey only you fit do
I know say when you show up
You go turn the situation all around
Na small work
Small work for you
Baba na small work
Small thing for you
I say na small work
Small work for you
Baba na small work
Small thing for you
Aye ayaya ya
Aye ayaya ye
Aye ayaya ya
Aye ayaya ye
Baba dem dey call you talk and do
This one no be cock and bull
Everything you talk na true
Your love for me
the love wey no get part two
You can make a dark sky blue
Oh no no no
You no go let me go lo-lo-low
I say na you I wan dey fo-lo-llow
Everything wey I need you can do and more
small work
Small work for you
Baba na small work
Small thing for you
I say na small work
Small work for you
Baba na small work
Small thing for you
Aye ayaya ya
Aye ayaya ye
Aye ayaya ya
Aye ayaya ye
Aye ayaya ye
Aye ayaya ya
Aye ayaya ye
Written by: David Ochoche Adakole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...