album cover
CONFESSION
album cover
CONFESSION fue publicado el 25 de junio de 2026 por AWWYAS Connecting Dots como parte del álbum CONFESSION - Single
25 de junio de 2026
SelloAWWYAS Connecting Dots
IdiomaEnglish
BPM199
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Letras

Famba again
I know they've broken your heart oo
I no go talk plenty but you naa you go see
I know they've broken your heart oo
I no go talk plenty but wo waa wobɛ hu
woa wo bɛ hu
Woa wo bɛ hu
This be my confession
This be love no flirting
Don't you bother searching
Make you come inside ɔdɔ ey
This be my confession
This be love no flirting
Don't you bother searching
Make you come inside
Ɔdɔ ey
Make you come inside
Medɔ ey
Make you come inside
I know they've broken your heart oo
I no go talk plenty but you naa you go see
You naa you go see am
You go see
I know they've broken your heart oo
I no go talk plenty but wo waa wobɛ hu
woa wo bɛ hu
Woa wo bɛ hu
Tell me wetin be your matter
I know say they be aza
Na me go make you mara oo
Forget them all , I dey
I know you've been all around the world
Wey nobody show you true love
Come here babe see I gotch you
Free yourself you no be robot
This be my confession
This be love no flirting
Don't you bother searching
Make you come side ɔdɔ ey
This be my confession
This be love no flirting
Don't you bother searching
Make you come inside
Ɔdɔ ey
Make you come inside
Medɔ ey
Make you come inside
Ɔdɔ ey
Make you come inside
Medɔ ey
Make you come inside
I know they've broken your heart oo
I no go talk plenty but wo waa wobɛ hu
woa wo bɛ hu
Woa wo bɛ hu
Written by: Edward Annobil, Isaac Botwe Brown (Mastaflexx), Nurudeen (Chensee Beatz) Kassim, Racheal Maame Adwoa Konadu (Mindset), Victoria Tafamba, Yaw Amoa Acheampong Boateng (Ipeaz)
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...