album cover
Murder
album cover
Murder fue publicado el 12 de agosto de 2026 por Houseonrage como parte del álbum Murder - Single
12 de agosto de 2026
SelloHouseonrage
IdiomaEnglish
BPM107
Melodicidad
Acústico
Valence
Bailabilidad
Energía

Letras

The pendant imma ice out
Imma bully like a wrestler, Brock lesnar
I be badder than the rest now, you compare not
All the epe wey dem send now back to sender
Say the talent wey I get nah plenty like sand
If dem no see me like best now call it blind sound
Floor go shake as I Dey vex now, make I test am?
Dem ah wanting me digress now, so I chest am
The lady say she mo mi
She using body and that thing to tan mi
Kilo fi kan mi
I no be your honey
Only thing wey I no fit do na to come in
Sorry i be corny
The lady say she mo mi
She using body and that thing to tan mi
Kilo fi kan mi
If no be for money
Only thing wey you fit do na to come in
Sorry i be hmmn
Imma be your artist your designer
Money on my plate
What you say? First timer?
Lie, nah!
Cause I no Dey wear your designer
Me I no Dey fake to get shiner rara nah nah
I no be your mate make you learn now
If I comot face then nothing
Man’s tender? Hnhmn Hnhmn
If na about the raba know your place now.
Me no competition with your best no contender yah
My sound ah be a murderer
Say she never see a **** turn the line
When she met me her life turned around
Now you see the reason I be number one
Flexing by miself but dem a come around
If na bad energy make you turn around
Me I go Dey see you like a contraband
Killer man I do am like a murderer
Ey yah
For 10 milli
Shawty want to party
She be grinding Pon me
Can’t believe the mood swing
What’s the name
E different gan ni
Make you sit and protect these 6 little zeros
A bit of love
90 because of the paper
You don pattern wetin be cause
The little reserves spanning across my face time
One at a time before them go pull up and
Burn the burn the place up
In no time I turn the turn the tables
That’s the reason why turns are turns are taken
For the number one BADAMAN
it’s a free run
Well Here’s the thing
Former Issa former
When the man Jaxxn is the target
Let the best be the the one to bid the bargain
While while ain’t nobody fit to cloak my dagger
My sound ah be a murderer
Say she never see a **** turn the line
When she met me her life turned around
Now you see the reason I be number one
Flexing by miself but dem a come around
If na bad energy make you turn around
Me I go Dey see you like a contraband
Killer man I do am like a murderer
Ey ayy
Easy!
Look
Trust me when i hop on the mic (Trust me)
You know say na super power
Even the steeze na super power
Even if i’m psycho i avoid all the drama
Just pass me the gbana
Yeah
Roll up roll up one time
Backstage smoking i don’t like no wahala
Baby girl pull up pull up two time big bunda
Yeah she can harvest cassava
My lifestyle wavy i’m on flex (more flex)
I say it all the time yeah i say it with chest (you know)
I don’t need you to tell me i’m mental (nahh)
Look i just killed another instrumental (fuck off)
Threw my mattress out for a reason (easy)
I told OSA last year there’s no sleeping
Zvheer and Mua it’s madness
Reckless forgive me i’ll make your speakers start bleeding
My sound ah be a murderer
Say she never see a **** turn the line
When she met me her life turned around
Now you see the reason I be number one
Flexing by miself but dem a come around
If na bad energy make you turn around
Me I go Dey see you like a contraband
Killer man I do am like a murderer
Ey ayy
Written by: Ekpetubu Jesse Oghenemobome, Ogoke Samuel, Samad Olanrewaju Zaheer
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...