Letra

Story oh, story I wan tell you a story, it happen somewhere wey I know Three friends dey for village, dem wan find city go Dem wan go find better life, somewhere way green grass dey grow Where dem go fit blow Monkey na workaholic, sitdown look na the dog name But Baboon wey be their brother, him mouth sweet pass sugarcane The same thing wey you tell them, na him make Monkey dey slave And there the Dog complain Every day for the thief, one day for the owner of the house E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market Sitdown look go dey there as Baboon dey run the town Plenty years join together, sitdown look dey the same place Monkey work 'til e tire, e no get leave, e no get pay Baboon dey just dey flenjor, throw banana, throw dem bone But e dey chop alone (chai! That's not fair) Every day for the thief, one day for the owner of the house E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market Sitdown look go dey there as Baboon dey run the town E dey run the town oh E dey run the town oh See, every day for the thief, but one day for the owner of the house E fit take time, but one day, one day, Monkey go-go market E go dey sitdown look for TV as Baboon dey run the town Oh, every day for the thief (every day, every day) One day for the owner of the house E fit take time, but one day (someday, someday) Monkey go-go market (sitdown look oh) Sitdown look for TV as Baboon dey run the town Oh-oh-oh-oh-oh-oh-oh Every day for the thief (for the thief oh) One day for the owner of the house E fit take time, my brother, my sister you go-go market Sit down look for TV, yeah Sit down look for TV Sit down look for TV As Baboon dey run the town
Writer(s): Jelal Mel Tanur Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out