Letra

Ooh oh Spyro Funke Funke on ja mi lara je The way you love me like The way you treat me like Apostle must hear of this Sey you give me joy Wey dem no fit stop Our love e no go spoil If to sey i be snake I'll swallow Plenty money wey pass 36 milla for you. Chei And even if i fail jamb o i don't care Don't mind as long as you dey there Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me na see wetin i go chop o Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me see na wetin i go chop o No be sey na my Kiss me kiss me yen yen baby kiss me Can i come and do you eeehn baby do you ahn If to sey i be snake I'll swallow Plenty money wey pass 36 milla for you. Chei And even if i fail jamb o i don't care Don't mind as long as you dey there Walahi If you leave me I'll die Ko si ounje ninu pot o And if you leave me na see wetin i go chop o Always loving you...
Writer(s): Spyro Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out