Letra

Kilo killo? (It's Kel P Vibes) Jeun soke o, them go dey jeun soke o All my people them go jeun soke o Boss man, e go jeun soke o When the gbedu dey enter body, enter body All the gyal dem go shake their body Dey go shake their body Oluwa Burna mo Gbona feli, say mo Gbona feli You no get money, you dey call police Me I dey laugh you gan ni Hmmn Gidigidi gidigidi gidigidi gidi O di woronpoto (Ah, yeah) Dem say I dey craze, I no normal But I dey spray you di money, Onyeoma You suppose to know seh me no be newcomer So my baby, make you no go dull am, no go dull am When the gbedu dey enter body, enter body All the gyal dem go shake their body Dey go shake their body Oluwa Burna mo Gbona feli, say mo Gbona feli You no get money, you dey call police Me I dey laugh you gan ni As I dey sing, they feel the pulse Make all the people jump around Make you dey listen well because I no fit shout (I no fit shout) No joking around (ehzewu) Listen make I tell you what it's all about (gbekelebe) I no fi tell you as e water enter coconut You sit down inside bus, you say you be boss (eh eh ehh) Oya look'u look'u taatata Look'u look'u taatata See small pikin wey dey para, wey dey gagaga Ki lo sele papapa? Oh looku, looku looku looku taatata Looku looku taatata See small pikin wey dey para, wey dey gagaga Ki lo sele papapa oh? When the gbedu dey enter body, enter body All the girl, them go shake their body Them go shake their body Oluwa Burna'm Gbona feli (Gbona oh, mo Gbona oh) Mo Gbona feli (Gbona oh Gbona oh) You no get money, you dey call police (eheheh) Me I dey laugh you gan ni Hmmn Gidigidi gidigidi gidigidi gidi (mo Gbona feli) O di woronpoto (Ah yeah) (Mo) Gbona feli
Writer(s): Broderick Asikpi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out