Video musical

Incluido en

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Falz
Falz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oloruntosin Babalola
Oloruntosin Babalola
Composer
Folarinde Falana
Folarinde Falana
Composer

Letra

What is this magic (Omor) I need that magic All the cloth you dey wear, e be chassis This your catwalk, be like you dey practice You be too set, you be ruthless I dey trip oh, nana you be true fresh All the moves you dey burst, na chana Na wahala you dey cause, na yawa Disgusting, you been stinking Got the bad guy singing Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Baby lemme be your customer Give me everything plus jara Say she want to kiss me gradually If you give me all I go manya Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Ye, come baby take it easy on the bad guy Put it down like you're looking for the last price Back it up, then put it on me Make I play Guitar while you singing on key She say you want to serve it on a gold plate And then sprinkle salt and add spice But wetin I dey do wey I no wait You the kind of babe wey I gats wife All the cloth you dey wear, e be chassis This your catwalk, be like you dey practice You be too set, you be ruthless I dey trip oh, nana you be true fresh All the moves you dey burst, na chana Na wahala you dey cause, na yawa Disgusting, you been stinking Got the bad guy singing Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Baby lemme be your customer Give me everything plus jara Say she want to kiss me gradually If you give me all I go manya Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh All the talk you dey talk make I lose gaurd oh Completely, mami you be too bad oh I been no dey see when I look hard oh Then you crept up on me, you came through back oh As a sharp guy, me I no slack oh Your face fine, all your body too tap oh Give it to me, I need to own that oh Make I spend on you one or two card oh 'Cause all the cloth you dey wear, e be chassis This your catwalk, be like you dey practice You be too set, you be ruthless I dey trip oh, nana you be true fresh All the moves you dey burst, na chana Na wahala you dey cause, na yawa Disgusting, you been stinking You got the bad guy singing Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh Baby lemme be your customer Give me everything plus jara Say she want to kiss me gradually If you give me all I go manya Baby do me je je je jejely oh Abeg do me je je je jejely oh
Writer(s): Folarinde Falana Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out