Video musical

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Canabia
Canabia
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Idiake Ose Kennedy
Idiake Ose Kennedy
Songwriter

Letra

Ya, it's your boy Ken I'm wasted yeh, shawty I'm wasted I am wasted yeh I'm wasted yeh, for your body I'm wasted I am wasted yeh Girl me like the way you dey whine that waist Girl me like the way you dey make me craze Girl me like the way that you put up on me You dey make e my head to start to craze Girl me like the way you dey whine that waist Girl me like the way you dey make me craze Girl me like the way you dey put up and bounce it on me girl I love you, I need you I fit be bad boy just for you Only you na I choose Nor leave me, me I go kú I love you girl, I need you girl I fit be bad boy just for you girl Oma ku if you leave me wetin I go do eh? Baby girl na wetin I go do eh? Baby girl I'm so into you eh Baby girl I match for you Because of you sef, me I come draw tattoo eh Baby girl I love you mad oh Baby girl you sweet me bad oh (Bad oh) Baby girl you carry first, you nor dull oh And you nor day take e last oh Baby girl you dey do me for body I like the way you day tinini my body The way you whine e day make me get konji Baby come close oh come kill my konji Baby girl you dey wound me, see I like the sexy things you do me And I like the wey make you day do me Girl e day sweet me sweet me for body Girl me like the way you dey whine that waist Girl me like the way you dey make me craze Girl me like the way make you sit up and burst It on me girl e day make me craze (my baby my baby) Girl me like the way you dey whine Girl me like the way you dey eeeehhh Girl me like the things you dey do make day Burst up my head oh, you burst up my head oh, yeah
Writer(s): Idiake Ose Kennedy Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out