Video musical

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Terri
Terri
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Terry Daniel Akewe
Terry Daniel Akewe
Songwriter
Marcel Akunwata
Marcel Akunwata
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
BlaiseBeatz
BlaiseBeatz
Producer

Letra

Oh-oh-oh Ye-ye-ye-ye (koba) Na only you dey do me like you do The way you move The things you do Na only you dey do me like you do (Ti gbe ti gbe, dedede) The way you move The things you do (Omo je ka nana ti de) Na only you dey do me like you do (Nana ti'de dede, Omo je ka nana ti de) (Omo ma lo nana ti'de, oya make we nana ti'de) Na only you dey do me like you do The thing wey dey kill man E pass wetin you see now, ah Anyhow e be man E go get as you feel, ah aah Na you I dey give ah Your vibe wey dey give life Baby you my next life Can't drop that good life girl Like wah-wah-wah And if you stay tonight We go dey alright I think I do you right Like wah-wah-wah Girl to the morning light Swear we go dey alright Na only you dey do me like you do (Ti gbe ti gbe, dedede) The way you move The things you do (see the things you do) Na only you dey do me like you do (Ti gbe ti gbe, dedede) The way you move The things you do (omo je ka nana ti de) Na only you dey do me like you do Call upon me anytime wey you down, you lonely Baby biko look my side, baby biko call on me Yeah, call upon me Anytime wey you down me lonely Put the blame on me Private trips while you dancing for me (ah-ah-ah) Girl wetin dey my mind If you stay tonight I go do you right, girl Girl wetin dey my mind If you stay tonight Girl we go dey for life I pray, I pray, I pray Say the loving that I feel today Wey dey give me likkle vibe all day Make e no let badman make e go away They fit say whatever dey won say You the one who make me gas all day And this love no go fade away Na only you dey do me like you do The way you move The things you do Na only you dey do me like you do (Ti gbe ti gbe, dedede) The way you move The things you do (omo je ka nana ti de) Na only you dey do me like you do Baby say the love the wey I get for you na die, yeah Uh-uh-uh (It's Blaise on the beat baby)
Writer(s): Terry Daniel Akewe Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out