Video musical

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Victor Francis Adams
Victor Francis Adams
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tiztext
Tiztext
Producer
Indomix
Indomix
Mixing Engineer

Letra

Omosikator Kpoki Nwantawanyin! Tontontina Tontonto! O Baby Odi nice Nwantawanyin omalicha nwa Odi tight Show the jealousy jealousy Make dem shy (Make dem shy oo) You be their double Six When dem roll their dice If dem tell me make I leave you mio ni gba See the way your skin just dey glitter E be like say your cream get filter I salute your maker Tell me make I leave you mio ni gba See the way your skin just dey glitter E be like say your cream get filter I salute your maker Jealousy go shame shame shame Leave dem make dem jealous you Dem dey give you fame fame fame Dem be your fans oh baby Shame shame shame Leave dem make dem jealous you Dem dey give you fame fame fame Ooh Tcha tcha tcha tcha Show dem yanga Dia father Show dem yanga See your Kpoki body Odikwa fori fori You just dey killy dem sha Beautiful assassin Dem dey call you shashi wowo Nah dem sabi Nah your beauty dey make dem kolo If dem tell me make I leave you mio ni gba See the way your skin just dey glitter E be like say your cream get filter I salute your maker Tell me make I leave you mio ni gba See the way your skin just dey glitter E be like say your cream get filter I salute your maker Jealousy go shame shame shame Leave dem make dem jealous you Dem dey give you fame fame fame Dem be your fans oh baby Shame shame shame Leave dem make dem jealous you Dem dey give you fame fame fame Ooh Tcha tcha tcha tcha Show dem yanga Dia father Show dem yanga Giddem swagger Show dem yanga Dia father Shame Shame Shame Show dem yanga Dem dey give you fame fame fame If dem tell me make I leave you mio ni gba See the way your skin just dey glitter E be like say your cream get filter I salute your maker Tell me make I leave you mio ni gba See the way your skin just dey glitter E be like say your cream get filter I salute your maker Jealousy go shame shame shame Leave dem make dem jealous you Dem dey give you fame fame fame Dem be your fans oh baby Shame shame shame Leave dem make dem jealous you Dem dey give you fame fame fame Ooh Tcha tcha tcha tcha Show dem yanga Dia father Show dem yanga
Writer(s): Victor Francis Adams, Temitope Adebowale Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out