album cover

I Remember Everything

1,136African2021
album cover
I Remember Everything fue lanzado el 18 de marzo de 2021 por Gingo Music como parte del álbum I Remember Everything - EP
Lanzamiento18 de marzo de 2021
Sello discográficoGingo Music
IdiomaEnglish
BPM97
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Letra

God dey bless me for the sake of mi mama, yeah
God dey bless me for the sake of mi Chika, yeah
God dey bless me for the sake of mi day one ****, yeah
I no go see dem ever beg, oh, amen, amen

I no go see dem ever beg, oh (Amen, amen, amen, amen)
Amen, amen
I remember those days when things tough
Poverty buff
Like Jesus, me carry my cross
Where you work na there you go chop
Mama tell me, "Boy better focus"
I remember those days when I had bread and sardine for dinner
Ghetto boy from the gutter
For their face me done turn to bigger winner
Ọmọ, as you see me now
Oluwa dey bless me because of my ghetto people
Ọmọ, as you check am now
When I get money, I dey chill with my ghetto people
Little money soonest spending
T'oba l'owó jẹ k'àwọn padi eh jẹ̀ nbẹ
Àwọn nàa pẹ nbẹ
Àwọn nàa dúró ti e
When you got no paper
God dey bless me for the sake of mi mama, yeah
God dey bless me for the sake of mi Chika, yeah
God dey bless me for the sake of mi day one ****, yeah
I no go see dem ever beg, oh, amen, amen
God dey bless me for the sake of mi mama, yeah
God dey bless me for the sake of mi Chika, yeah
God dey bless me for the sake of mi day one ****, yeah
I no go see dem ever beg, oh (Amen, amen, amen, amen)
Amen, amen
I remember those wey show me love
When I had no kobo
Plenty things I see wey I no talk
So me haffi just put in work
He done better for my life
Sorrow may last for the night
So me shine my eyes
Success on sight
So me never put my mouth
So me sip my alomo
So me always put in work
So me always put in work
I remember those days I used to feel down
Now we up 'cause we wear the crown
Dem under, dem no up to par
Oluwa bless me, no be my power (Elijah, Elijah, Elijah)
God dey bless me for the sake of mi mama, yeah
God dey bless me for the sake of mi Chika, yeah
God dey bless me for the sake of mi day one ****, yeah
I no go see dem ever beg, oh
Amen, amen
God dey bless me for the sake of mi mama, yeah
God dey bless me for the sake of mi Chika, yeah
God dey bless me for the sake of mi day one ****, yeah
I no go see dem ever beg, oh (Amen, amen, amen, amen)
Amen, amen
Written by: Dr. And, KizzErnie, Olajide Oladapo Davids

Pie de página de Shazam

Seleccionar idioma:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Síguenos

Loading...