album cover
Wait
67
Pop
Wait fue lanzado el 29 de abril de 2021 por VHScollectiv como parte del álbum Wait - Single
album cover
Fecha de lanzamiento29 de abril de 2021
Sello discográficoVHScollectiv
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM103

Video musical

Video musical

Créditos

COMPOSICIÓN Y LETRA
Eniola Bamgbola
Eniola Bamgbola
Autoría

Letra

Wait
When the feeling don hot and everybody try to relate
Dem ah hold you gan gan cos everybody know you dey wait
Mogbana feli feli
Nobody try to regulate
Moni oya wait wait
I gat the feeling gangan yea
They want the money no no yea
Won ma pemi bobo yen
Dem be carry my matter like a blog yea
Dem say I gat the workshop so I wrote there
Now my pen does the work investment
I be calling one girl for a rodeo
Cos she hear my song for tha radio
Wetin I gain
If gbedu no play
If money no dey
Wetin I gain
If gbedu no play
If shayo no dey
Wetin I learn
When people don hear
Say you dey that tv gan ni
Dem ah show you plenty loving
But wait
When the feeling don hot and everybody try to relate
Dem ah hold you gan gan cos everybody know you dey wait
Mogbana feli feli
Nobody try to regulate
Moni oya wait wait
Drop top
Phantom
Say you wanna ride out in a phantom
Say you wanna cruise town in a crop top
I be know that you see me in a nice top
Come around have fun
Say we gat the vibe and we have fun
Gat the juice on me like a carton
For I know after this na hangover
But we don't care we just throw bar
And I know that feeling is all over
Making us smoke loud in a rover
But wait wait wait
Girly your body way way way
Baby no dey play play play
I want that body today day day yea
Wait
When the feeling don hot and everybody try to relate
Dem ah hold you gan gan cos everybody know you dey wait
Mogbana feli feli
Nobody try to regulate
Moni oya wait wait
Written by: Eniola Bamgbola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...