album cover
Wrongly Accused
Singer/Songwriter
Wrongly Accused fue lanzado el 15 de abril de 2021 por IB Ecklon Records DK como parte del álbum Wrongly Accused - Single
album cover
Fecha de lanzamiento15 de abril de 2021
Sello discográficoIB Ecklon Records DK
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM83

Video musical

Video musical

Créditos

COMPOSICIÓN Y LETRA
Hezekiah Owate
Hezekiah Owate
Autoría

Letra

Ib ecklon records
International man oh yeah
Na my God wey dey give me power
Na my God wey dey give me wisdom
Na my God wey dey make me shine bright
Na my God wey dey make me go far
There is fire on the mountain
Who will help me and quench it
Matter wey dem carry put for my head
Only God fit help me remove am o
There is fire on the mountain
Who will help me and quench it
Matter wey dem carry put for my head
Only God fit help me remove am o
I know they accused you wrongly
And you got a lot of mouth to feed
Never loose hope
Never give up
Iye iye iye
What will be will be yeah
It will be
Iye iye iye
What will be will be yes oh
It will be
When I say this
Dem say na that iyo
And when I say that
Dem say na this iyo
Oluwa help me
As you don dey help me
There is fire on the mountain
Who will help me and quench it
Matter wey dem carry put for my head
Only God fit help me remove am o
There is fire on the mountain
Who will help me and quench it
Matter wey dem carry put for my head
Only God fit help me remove am o
Na my God wey dey give me power
Na my God wey dey give me wisdom
Na my God wey dey make me shine bright
Na my God wey dey make me go far
Hey hey heyi hey see the girl that I loved oh
Went to the station with her father
To arrest me for what I know nothing about oh
Hey what a world even who I loved could do this to me
Because mistakenly I hit you
I beat you up for the mess you did
That doesn't mean I don't love you
But yet I said to my self I will never lay my hands on you again
But yet you promised to put me in the jail.
There is fire on the mountain
Who will help me and quench it
Matter wey dem carry put for my head
Only God fit help me remove am o
There is fire on the mountain
Who will help me and quench it
Matter wey dem carry put for my head
Only God fit help me remove am o
Na my God wey dey give me power
Na my God wey dey give me wisdom
Na my God wey dey make me shine bright
Na my God wey dey make me go far
Written by: Hezekiah Owate
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...