Letra

Miracle no dey tire God to do Congratulations no dey finish Relax your turn dey come Yes you go feel among You sef you go testify for church Miracle no dey tire God to do As I dey denge I dey praise the most high Because me sef I want follow chop life Yin olorun mi kin jaiye oh Only God fit to bless a person put jara oh So cool down cos Miracle no dey tire God to do E no dey tire Am and e no go tire Am oh Miracle no dey tire God to do Blessings go follow you bumper to bumper Miracle no dey tire God to do Blessings go yakpa you go do bend down select Miracle no dey tire God to do I dey tell you... listen Many many blessings go surround you Many many people go confirm say your God na talk and do Many many doors go dey open For so many prayer point dem go use you as example Yes all your prayers go come through You go dey halla make everybody dey see am say Jehovah don do am oh Many many blessings go surround you Amen... Many many people go confirm say your God na talk and do Amen... Many many doors go dey open For so many prayer point dem go use you as example Amen... Yes all your prayers go come through You go dey halla make everybody dey see am say Jehovah don do am oh Miracle no dey tire God to do Uh uh uh e no dey tire Am oh Miracle no dey tire God to do Blessings go follow u bumper to bumper ahan Miracle no dey tire God to do Blessings go yakpa you go do bend down select Miracle no dey tire God to do You go dey wonder wonder womder wonder wonder
Writer(s): Eme Eze Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out