Letra

Just a normal day crushing rolling trees I pray to god he bless me gives me what I need And every day I hustle I no dey work for free And every day I hustle I no dey work for free Somebody pray for me I pray he gives me all I need Mama say the future bright Today is a gift that's why it's called the present oh oh Omo ikotun le mi ooh If I tell you my story oh You go tire cause the story long But obi is not a boy all the girls open and close Now we thinkin' 'bout the billions And if you see what I see and if you hear what I hear You go know where I come from And if you see what I see and if you hear what I hear You go know say I be follow come Mama still fighting my demons Amusu and witch The ones wey dey fly both the one wey dey fly for tree Take a look at me mi I fresh and I glow When you look at me you see the blessings of the lord Sometimes blessings come with suffer oh You just have to hustle oh oh yeah And when life knocks you down you stand up tall My guy no time to dull Cause you can do it all All this cars wey me I get e no be follow come I comot for house I go fall back when the money come And I know I know I know Mama carry my matter go church If she dey pray for me then why I no go see result Somebody pray for me I pray he gives me all I need Mama say the future bright Today is a gift that's why it's called a present oh oh Omo ikotun le mi ooh If I tell you my story oh You go tire cause the story long But obi is not a boy all the girls open and close Now we thinkin' 'bout the billions And if you see what I see and if you hear what I hear You go know where I come from And if you see what I see and if you hear what I hear You go know say I be follow come
Writer(s): Monty Criswell, Larry Michael White Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out