Video musical

No Late Comer
Mira el video musical de {trackName} de {artistName}

Incluido en

Escucha No Late Comer - Single de Slamzino.
ALBUMNo Late Comer - SingleSlamzino

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Slamzino
Slamzino
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Oriel
Oriel
Producer

Letra

Hooter hootermania na na na na Yo know Ye ye (sound it) Pon d beat is oriel A beat like yours o rare Eh slamzino pon d riddim now mo n bo lorie I maan hear what dem badman Say at mi backayard Buh badchargie mi nah care And mi flow is a bomb whenever Mi drop it you ready know it's a nuclear Omo oba makana oh Kosi arugbo ni ghana oh Ina d game no late comer Sha ma bomb yankee like osama Omo oba makana Kosi arugbo ni ghana oh Ina d game no late comer Sha ma bomb yankee like osama Dem go show u shege Dem go show u yawa oh oh Mandema no reason am Naso d thing go na inside life (Soundit) Eh I don't even trust what i see Cause sugar wey u see look like salt Just keep doing my thing Cuz i no say one day everything go soft Ane time for my fans and my real nigga Anywhere una go ema rire gba Gonna make it to d top cuz ama goal getter Ahaha ahaha aha hahah Omo oba makana oh Kosi arugbo ni ghana oh Ina d game no late comer Sha ma bomb yankee like osama Omo oba makana oh Kosi arugbo ni ghana oh Ina d game no late comer Sha ma bomb yankee like osama Fuckk I maan hear what dem badman Say at mi backayard Buh badchargie mi nah care And mi flow is a bomb whenever Mi drop it you ready know it's a nuclear Omo oba makana oh Kosi arugbo ni ghana oh Ina d game no late comer Sha ma bomb yankee like osama Omo oba makana oh Kosi arugbo ni ghana oh Ina d game no late comer Sha ma bomb yankee like osama Dem go show u shege Dem go show u yawa oh oh Mandema no reason am
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out