Letra

Da da da Settup oh See me I dey here I gat nobody Na only one life I dey live Eh shey you wan know my p I dey try forget all my worries Cause this life na long journey Crew wey we dey Them dey comot us for settings Eh eh Even for the crew wey you dey Another crew dey there too ehh Even for the gang wey you dey Another gang dey there too eh Even for the blood wey you claim Another blood dey there too eh Even for the street wey you claim Another street dey there too eh Government money no go reach oh Oil money no go reach oh Cbn money no go reach Na only one life dey to live Na only one life dey to live Government money no go reach oh Oil money no go reach oh Cbn money no go reach Na only one life dey to live Na only one life dey to live Oh oh oh Oh oh oh oh oh oh Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh eh Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh Eh eh eh eh eh yeah Aiye Dun je ju iya lo oh Ma jaiye ori mi Mi o mo eni Ola oh Oh Me I wanna chop this life Me I wanna go east west north and south Me I wanna go everywhere Me I wanna touch down all around the world If you no get money ahh You no be nobody Na person wey get money Na him be somebody Me I wan be somebody Before them comot me for settings Say Me I wan be somebody So I go fit make my own settings Straight Government money no go reach oh Oil money no go reach oh Cbn money no go reach Na only one life dey to live Na only one life dey to live Government money no go reach oh Oil money no go reach oh Cbn money no go reach Na only one life dey to live Na only one life dey to live Oh oh oh Oh oh oh oh oh oh Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh eh Eh eh eh eh eh eh eh Eh eh Eh eh eh eh eh yeah All I want is what is meant for me Cause you gats just get money Mo fe lo jaiye overseas yeah yeah All I want is what is meant for me I just want to succeed My mama pray for me eh Even for the crew wey you dey Another crew dey there too eh Even for the gang wey you dey Another gang dey there too eh Even for the blood wey you claim Another blood dey there too eh Even for the street wey you claim Another street dey there too eh
Writer(s): Ubogu Godsent Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out