Letra

Youngi! (Dem fi notice) (Mmm) Dem say Everything go up e go come down So as we come up here we dey swallow Everything anaconda So make e no be like sey na we own bad Pass for the world ah So oya make you do ya own make them no Look ya face come dey wonder (Uh uhh) Kpos kpos no more we go loss loss Sey to the good life make we toast toast No be ah we own be the worst worst (Uh uhh) Kpos kpos no more we go loss loss To the good life make we toast toast No be ah we own be the worst worst (Uh uhh) No tell me doh No tell me doh See I just wan get my doe Spend & invest my doe doe So no tell me doh No tell me doh See I just wan get my doe Spend & invest my doe doe Oya relate We dey work all night & day Sey no be ah we own bad passs oh Even we go pop the Ace To all my men & girls wey dey 'ustle Kpos you go ball some day Omo just believe sey even you go ball some day So oya bone all those men wey go say dem go 'ep Dem go carry ya matter like a wig for dia 'ed Dem ready flex you the rabbas for shayo, ballin But dem no fit to give you to dey ep you All we get na the Father Father heyyy ya Sey we go come down never never never Kpos kpos no more we go loss loss Sey to the good life make we toast toast No be ah we own be the worst worst (Uh uhh) Kpos kpos no more we go loss loss To the good life make we toast toast No be ah we own be the worst worst (Uh uhh) No tell me doh No tell me doh See I just want get my doe Spend & invest my doe doe So no tell me doh No tell me doh See I just want get my doe Spend & invest my doe doe
Writer(s): Solomon Young Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out