Video musical

Divine
Mira el video musical de {trackName} de {artistName}

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Rema
Rema
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Divine Ikubor
Divine Ikubor
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Sarz
Sarz
Producer
Dj Swivel
Dj Swivel
Mixing Engineer
Harry Chaplin
Harry Chaplin
Assistant Mixing Engineer

Letra

Make nobody come against what me, I believe in If you come against my vision, you know that it's treason It's been a long time I had this feeling, I was chosen Situations that I came across made my heart frozen Momma told me she was worried when I was in her belly She said she had my brother and my sister okey-dokey Then it took her four years before she even took in Came a detox of blood that was a sign she was ready She said I never kicked, she said I never turned She said I never caused her any discomfort And she no dey at ease for like nine months E be like say this pikin no wan gree comot Say me I dey at peace, I no even apply no force And then she had a thought that maybe there might be a cause Ooh-yeah, she started worrying, worrying about a lot She went to the hospital without no remorse And then she met a Doctor (Doctor) "Tell me, what is happening to my son? (My son) Am I being attacked by a rival? (By a rival) It's not making sense, what do I do?" (Then what she say) She said, "Doctor, I'm not feeling fine Tell me this could be a sign" And he said, "It is time" She gave birth and named me Divine Divine Divine, D-D-Divine, Divine, D-D-Divine Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine Yunno, yunno Nothing fit come against my destiny I fight battles wey nobody ever see As I dey this industry with God company Me I go calcu so make everybody see Script wey God mark, you wan cancel it? English no correct, make nobody bother me You can laugh at me, talk down on me, God cover me Ye, ye, ye, ye, ye, ye, ye, ye, ye (yeah-yeah) My mama dey steady, cast and binding I give her joy every single time o Na me dey make her dance like cocaina As I dey grind Every single time na she dey my mind She dey send me prayers wey dey keep me tight I pity anybody wey follow me fight (follow me fight) Ooh-yes, I felt pain when I lost my father Ooh-yes, I felt pain when I lost my brother Ooh-yes, I felt weight stacking on my shoulder Omo, it kept growing as I got older The voice in my head told me I'm a soldier Then I remember the time mama named me Divine (Yunno, yunno) Divine Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine Divine, D-D-Divine, yeah, Divine, D-D-Divine
Writer(s): Divine Ikubor, Jordan Young, Osabuohien Osaretin, Michael Ovie Hunter Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out