Canciones más populares de Kafui Chordz
Créditos
COMPOSITION & LYRICS
Celestine Agropah
Songwriter
Letra
Ya ya ya
Ya ya ya
Ya ya ya
Ya ya ya
Ya ya ya
Ya ya ya
Ya ya ya
Ya ya ya
One thing
From afar all I see is your one thing
Come a lil closer make I see that one thing
And I heard that your game is serious
But sometimes you could be so dangerous
But I don't mind
No I don't mind
Cos your ya ya ya ya ya ya ya ya
Your ya ya ya ya ya ya ya ya
Your ya ya ya ya ya ya ya ya
And I heard that you could be dangerous
But I don't mind
No I don't mind
I hear you dey score pass Ronaldo
Wey dey make all the shoddies speak in tongues oh
I hear say you get all the capa wey dey make you dey rock from Accra to Kpando
Nuka ɖim nɛlɛ
Nuka ɖim nɛlɛ
Gblɔe nam and I go deliver
Cos now wey I see your thing
I dey barb why all the girls dey jigga
E no be say I'm promiscuous
E just be say I am curious
Now I see say you be dangerous
But I don't mind no I don't mind
E no be say I'm promiscuous
E just be say I am curious
Now I see say you be dangerous
But I don't mind no I don't mind
Cos your ya ya ya ya ya ya ya ya
Your ya ya ya ya ya ya ya ya
Your ya ya ya ya ya ya ya ya
And I heard that you could be dangerous
But I don't mind
No I don't mind
Teva gbɔnye ma gblɔ nu nyuie dɛ nawo
Tsi obɛnkɛ mi ni makɛɛ bo noko
I wanna take you far away
Far away to the milky way
I wanna take you way up to cloud nine
Pretty boy I guess you don't mind
E no be say I'm promiscuous
E just be say I am curious
Now I see say you be dangerous
But I don't mind no I don't mind
Cos your ya ya ya ya ya ya ya ya
Your ya ya ya ya ya ya ya ya
Your ya ya ya ya ya ya ya ya
And I heard that you could be dangerous
But I don't mind
No I don't mind
Ohh
Aaah
Writer(s): Celestine Agropah
Lyrics powered by www.musixmatch.com