album cover
Flex
125
Afro-Pop
Flex fue lanzado el 17 de abril de 2022 por ATM records como parte del álbum Flex - Single
album cover
Fecha de lanzamiento17 de abril de 2022
Sello discográficoATM records
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM114

Video musical

Video musical

Créditos

COMPOSICIÓN Y LETRA
Izunobi Johnbosco Chibuike
Izunobi Johnbosco Chibuike
Autoría

Letra

I just want to flex
I just want my cheque
Nobody go fit to stop wetin God don dey set
I just want a Benz
Make I no dey trek
Make I no go out my hand for anything wey be stress
I just want to denge, denge pose ooh
I no want to flenjo, flenjo go broke
I just want to denge, denge pose ooh
I no want to flenjo, flenjo go broke
I no want wahala (yeh yeh yeh)
I no like trouble (oh no no)
I no want palava (yeh yeh yeh)
I no like trouble woah woah
I no like wahala aah (yeh yeh yeh)
I no like trouble (oh no no)
I no want palava (yeh yeh yeh)
I no want trouble (oh no no)
If you no dey talk about money abeg free me ooh
Make I no go out my hand for wetin go eat me ooh
Wahala no dey finish no mean say e go reach me oh
Brother take it easy make you no go wound me ooh
When I dey with my guys
Oppression go start
We just chill and converse
Make we puff and forget
No dull my vibe (no dull my vibe)
Just give me the cash (just give me)
I go pull up forget
With my guys we go connect
I just want to denge, denge pose ooh
I no want to flenjo, flenjo go broke
I just want to denge, denge pose ooh
I no want to flenjo, flenjo go broke
I no want wahala (yeh yeh yeh)
I no like trouble (oh no no)
I no want palava (yeh yeh yeh)
I no like trouble woah woah
I no like wahala aah (yeh yeh yeh)
I no like trouble (oh no no)
I no want palava (yeh yeh yeh)
I no want trouble (oh no no)
Written by: Izunobi Johnbosco Chibuike
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...