Créditos

Artistas intérpretes
RAYBEKAH
RAYBEKAH
Voces
COMPOSICIÓN Y LETRA
Arinola Chinoso Rebecca
Arinola Chinoso Rebecca
Composición
Ogbonnaya Valentino
Ogbonnaya Valentino
Composición
Producción e ingeniería
9-Fingers
9-Fingers
Producción
Stuart Hawkes
Stuart Hawkes
Masterización
Wez Clarke
Wez Clarke
Ingeniería de mezcla
Okikiolu Awoyele
Okikiolu Awoyele
Producción

Letra

[Verse 1]
I'll be a fool to go back to my ex-boyfriend
I'll be a fool to go back to my ex-boyfriend
Finna the area
[Verse 2]
Wetin I no do for you
As you lose me, na you lose
And if I ever go choose, this life or the next, it's not you
But now as e be o, you don do me bad, you don leave me go
E bad as e be o, I be spec and I know and you sef you know too, 'cause
[Verse 3]
You don break my heart
Tell me say you no go leave me go
You don thief my mind (My mind)
Tell me say you no go leave me go
Early in the morning when I wake up, baby, with you, I'm horny
And anytime I no see you, I'll be running
[Verse 4]
I'll be a fool to go back to my ex-boyfriend
I'll be a fool to go back to my ex-boyfriend
See I be good girl, bad girl
Anytime wey u need me, I'll be, right here beside you
[Verse 5]
You don break my heart
Tell me say you no go, leave me go
You don thief my mind (My mind)
Tell me say you no go, leave me go
Early in the morning when I wake up, baby, with you, I'm horny
And anytime I no see you, I'll be running
[Verse 6]
I'll be a fool to go back to my ex-boyfriend
I'll be a fool to go back to my ex-girlfriend
See I be good girl, bad girl
Anytime wey you need me, I'll be, right here beside you
[Verse 7]
So baby, would you call my phone
Baby, would you call my phone
Baby, would you call my phone
Baby, would you call my phone
I'll be a fool to go back to my ex-boyfriend
I'll be a fool to go back to my ex-girlfriend
Written by: Arinola Chinoso Rebecca, Ogbonnaya Valentino, Okikiolu Awoyele
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...