Video musical
Video musical
Créditos
ARTISTAS INTÉRPRETES
King Promise
Canto
Gregory Promise
Voz principal
Irving Adjei
Voz principal
M.O.G Beatz
Programación
Wez Clarke
Programación
COMPOSICIÓN Y LETRA
King Promise
Autoría
Irving Adjei
Autoría
John Kwesi Dosunmu-Mensah
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
M.O.G Beatz
Producción
Wez Clarke
Ingeniería de mezcla
Stuart Hawkes
Masterización
Letra
[Chorus]
If e no be money, no call me
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line
[Verse 1]
Hey, they said "I changed"
Uhn-ayy, 'cause I me dey my line
Take that bad energy comot my face
Take that bad energy comot my face
Dem vex, they said "I change"
Them dey expect say I go be the same boy
Why e dey pain you say I no dey need you no more?
The matter be say
[Chorus]
If e no be money, no call me
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line
If e no be money, no call me
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line
[Verse 2]
Hey, they said "I changed"
Uhn-ayy, 'cause I me dey my line
Take that bad energy comot my face
Take that bad energy comot my face
Dem vex, they said "I change"
Them dey expect say I go be the same boy
[Verse 3]
Uh-na, na-na, ayy-yeah
Me, I dey move, just dey waka
I just dey face my front and my matter
Minkwɛɛ moko sane, me, I no dey bother
Water my dreams so say one day, one day, I dey go grow big
Nyame nkoaa ne m'agyenkwa
I gat big dreams, no dey play, no dey scatter
DMX kɛɛ, loyalty before the money
That be how we dey live, yeah
If you know me, you know say I be real
Money makes some changes but money didn't change me
No dey fear, no dey make nothin' dey shake me oh-na, na-na
I get big dreams oh
I dey do am for my people oh, yeah-yeah
My people, dem depend on me oh
I no fit give up on my people oh oh-na, na-na
[Verse 4]
Hey, they said "I changed"
Uhn-ayy, 'cause I me dey my line
Take that bad energy comot my face
Take that bad energy comot my face
Dem vex, they said "I change"
Them dey expect say I go be the same boy
Uh-na, na-na, yeah
Uh-na, na-na, ayy-ayy-yeah, boy
[Verse 5]
They didn't wanna take me in, they labeled me a rebel
Motivate myself in the mirror, tryin' on my necklace
Put this mortgage on my chest 'cause
It could have been a sentence
Put this mortgage on my kettle
Could be cookin' in a kettle
Got this cute one and she got freckle
Sexy bitches hit me up, I ain't replyin' to their messages
She ended up in a city view, everythin' expensive
Fresher than a cereal, can't contaminate my beverage
Rely on people, never
They had me in my cell, feelin' sentimental, uh
Out of sight, out of mind, their wasn't expectin' us
Minutes later, come home and let me level up
**** turn treacherous
Now, they upset with us
Music and road, it's had to keep them both seperate, uh
All the time I couldn't hit that laver I had to hit the strip with pebbles
[Chorus]
If e no be money, no call me
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line
If e no be money, no call me
If it ain't about the money, don't call me
If e no be money, no call me
But, if it is ring ring, make you ring my line
[Outro]
Hey, they said "I changed"
Uhn-ayy, 'cause I dey my line
Take that bad energy comot my face
Written by: Gregory Newman, Irving Adjei, John Kwesi Dosunmu-Mensah, King Promise