Video musical

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Micheal Chidiebere Prince
Micheal Chidiebere Prince
Songwriter

Letra

Baby you be killing me see the things you dey do me e dey killing me And if i tell you you go just dey riddle me Omotena but you no wan reason me And e don tail wey i been dey call you And e don tail wey i been dey for you But you no wan come through you go just dey fumble Oya wait let me tell you something see the things you do fit to kill person But i no go lie my baby you bad If i see you be like say make i mad ahh Take me to space and mars me i just wanna feel your vibes All day all night Everyday of my life nananana Wait Wait and pause I never start baby why you come dey talk oo Girlie little thing you started acting up oo Why you come dey disturb my feelings Na you dey disturb my feelings na you dey bust up my thinking Why you come dey disturb my feeling Na you dey bust up my feeling na you dey disturb my thinking See the feeling you dey give me when you come through And i gats take permission before i touch you All because i don't wanna hurt you But you no understand you go just dey form shuu No let all of them join come dey wyne you And if dem ask me na you i go still choose See that your friend wey dey try to dey date you Tell am say bro I'm no longer single Oya wait let me tell you something see the things you do fit to kill person But i no go lie my baby you bad If i see you be like say make i mad ahh Take me to space and mars me i just wanna feel your vibes All day all night Everyday of my life nananana Wait Wait and pause I never start baby why you come dey talk oo Girlie little thing you started acting up oo Why you come dey disturb my feelings Na you dey disturb my feelings na you dey bust up my thinking Why you come dey disturb my feeling Na you dey bust up my feeling na you dey disturb my thinking
Writer(s): Micheal Prince Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out