Video musical
Créditos
COMPOSITION & LYRICS
Yram Ababio Ablordeppey
Songwriter
Letra
Am ready for the battle am on guard
Dey won kill me that is sad
The people wey I hold dem for my hand
Now dey won kill me that is sad
We do good but they want to pay as bad
They want to see we falling cos they know sey we are wild
We do good but they want to pay as bad
They want to see we falling cos they know sey we are wild
They say we dey together
But dem stab me for dollar
Now play time is over
We no dey together
They say we dey together
But dem stab me for dollar
Now play time is over
We no dey together
Not together
Not together
Now play time over
Play time over
Haa yah
Yah yah
Not together
Not together
Now play time over
Play time over
Haa yah
Yah yah
If you want matter
This thing 3ny3 kasa
One man thousand for backa
Check my capacity
Boys are not loyal
Dey go sell you for copper
Fear person wey dey closer
Always try say a prayer
We do good but they want to pay as bad
They want to see we falling cos they know sey we are wild
We do good but they want to pay as bad
They want to see we falling cos they know sey we are wild
They say we dey together
But dem stab me for dollar
Now play time is over
We no dey together
They say we dey together
But dem stab me for dollar
Now play time is over
We no dey together
Not together
Not together
Now play time over
Play time over
Haa yah
Yah yah
Not together
Not together
Now play time over
Play time over
Haa yah
Yah yah
We do good but they want to pay as bad
They want to see we falling cos they know sey we are wild
We do good but they want to pay as bad
They want to see we falling cos they know sey we are wild
They say we dey together
But dem stab me for dollar
Now play time is over
We no dey together
They say we dey together
But dem stab me for dollar
Now play time is over
We no dey together
They say we dey together
But dem stab me for dollar
Now play time is over
We no dey together
They say we dey together
But dem stab me for dollar
Now play time is over
We no dey together
Writer(s): Yram Ablordeppey
Lyrics powered by www.musixmatch.com