album cover
Caution
album cover
Caution fue lanzado el 30 de septiembre de 2022 por Livespot Entertainment como parte del álbum This Is Lovn - EP
Released30 de septiembre de 2022
Sello discográficoLivespot Entertainment
IdiomaEnglish
BPM96
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Video musical

Video musical

Letra

Verse
Egungun wey enter the church
na ihm anointing touch
Dog wey go lost
No go hear whistle of the hunter
You come my dormot
Wetin you dey find wey you lost
Kurukere waka for my front
You Dey show me things you dey flaunt
But you no want make i touch
You carry padlock under
Shior
What do you take me for
Wey you dey form pure
Me I no be bolo
Shior
Mafilokulo lomi oo
Chorus
(Chant)
Egungun read caution
(Chant)
Verse
Ashewo wey get shame
No go fit to make pay
Bigi man wey no dey pray
That one no go fit to tey
Orobo wey dey drink green tea to keep fit
For midnight she dey feast chicken wings
Ozuo
Who you dey deceive ozuo
Oou why oo
Shior
What do you take me for
Wey you dey form pure
Me I no be bolo
Shior
Mafilokulo lomi oo
Chorus
(Chant)
Egungun read caution
(Chant)
Written by: Charles Akinloye t/as Lovn
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...