album cover
Speechless
14
Hip-Hop/Rap
Speechless fue lanzado el 25 de agosto de 2022 por Fancy Riddle como parte del álbum Speechless - Single
album cover
Fecha de lanzamiento25 de agosto de 2022
Sello discográficoFancy Riddle
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM95

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Fancy Riddle
Fancy Riddle
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Alade Oluwatofunmi
Alade Oluwatofunmi
Autoría

Letra

Nobody pass adanwo, (danwo)
Nobody pass adanwo oh
I Getty gbedu wey dey burst brain o
I nobi rekky, but I Dey burst brain o
My brother make you no go lose hope o
Everything man dey face, nobi permanent o
Some tried to run my race o
But at the end of the day, Omo dey run mad o
They start to cut me off o
But at the end of the day, na me dey lead dem all
Enu ole shalaye eh
Is love for me?
Is love for you?
Mio sun gbagbe eh
Is love for me?
Is love for my family
Mio ole shalaye eh
Is love for me?
Is love for you
Mio le sungbagbe eh
Emio shalaye eh eh
Hmmmm
Orn hu orn orn yai
Orn hu orn orn yai
Hmmmm
Omo my hope never die o
My hope never die o
Vibes only
Please don't leave me
Written by: Alade Oluwatofunmi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...