album cover
Generation Failed me
135
Afro-Beat
Generation Failed me fue lanzado el 30 de septiembre de 2022 por Ash Nation Music como parte del álbum Generation Failed me - Single
album cover
Fecha de lanzamiento30 de septiembre de 2022
Sello discográficoAsh Nation Music
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM96

Créditos

COMPOSICIÓN Y LETRA
Abdul A Idris
Abdul A Idris
Autoría

Letra

Generation Failed Me
Yeei oh nananannanana
Oh nannanananaa
Waise men
Something dey wey they bother me
If I tell u e go bother u
E dey make me want to go mad o
Oblongata no dey function o
Cuz I dey ask why boys go do that
Sake of them get money yeeeiiieee
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Dem fail me dem fail u
U see am I see am
Dem fail we
Something dey wey they bother me
If I tell u e go bother u
E dey make me want to go mad o
Oblongata no dey function o
Cuz I dey ask why boys go do that
Sake of them get money yeeiee
I no be perfect don't get me wrong
I just dey speak out to fill the wrong
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Our father Who art in heaven oh yea
Guide my footsteps oh yea
Generation don fail me yea
Dem fail me dem fail u
U see am I see am
Dem fail we
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeeiii
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeii
Generation fail me eeei
Dem fail me eei
Generation fail me eeeii
Dem fail me eeii
Written by: Abdul A Idris
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...