Créditos
COMPOSICIÓN Y LETRA
Balojay da Wonderboy
Autoría
Michael Adeosun
Autoría
Kennyblaze ILL
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Bammy
Producción
Letra
Ohh my God
Inanah Sekeh
Say I go by the name balojay da wonderboy
Kenny Blaze Wanbi
O wa NORMALLY
Eeh eeh ah aah aah
Am a young boy with a big dream
Hustle draw me into big things
Wetin man dey think e pass 50
What If am not here where would I be
Sheybi na my dream am chasing
Grinding for the money
Make the hustle pay make I fit surprise my mummy
Cus nobody go dey for you when money no dey
Them go say na OYO lowa oo
Na On Your Own you dey
On Your Own you dey
On Your Own you dey eeeh eeeh
Shey kin jorin moke abi go do voodoo
Was reasonin when things are not too cool
Alakori shotan abi kilo tu ku
If no be money matter I go call you so soon
Everyday mo hustle sare bi enii tonshey rally rallly
Sheyb uh shenk mii nigbayen so nisin wa shey wami wami
Bad energy feh clinch layii deh kinse lami lami
But nigba yen nobody dey afii iyami iyami
Omo yami wa jekin ja e boshey man lonibi
Eni m'ati waye olu no lamo bashey lo nibi
Tasting ni moni kowa gba won bida koyo shibi
Am a young boy with a big dream
Hustle draw me into big things
Wetin man dey think e pass 50
What If am not here where would I be
Sheybi na my dream am chasing
Grinding for the money
Make the hustle pay make I fit surprise my mummy
Cus nobody go dey for you when money no dey
Them go say na OYO lowa oo
Na On Your Own you dey
On Your Own you dey
On Your Own you dey eeeh eeeh
See I dey thank God Ojo woh ni ma Blow
Ema Notice Peh nkan toh ma n gbemi lor ni mo ma n moll
Lori Tv Kinma show
Emi gigun pelu doe
I no dey use Cream like Adenuga I dey Glow
Bobo tears in my eyes lojo birthday timba geh Cake
But I still dey thank God koh possible Kinma Shepe
Biti inana moni seke
Gbogbo suru ko lo lere
Hoping on God ki maga ma gbagbe payday
Angeli ton guide mii e be like say dem dey burn eyes
Holy boy nimi I no sabi kiss like Judas
Mio deh leh sun bi slippers
POF Biti Peter
Aisha ni first wife iyawo keji ni Linda
So **** I no dey keep friends I no be peter
Mo san school street leni temi mo ni teacher
Na everytime I dey work everyday kosi Holiday
Do your best and leave the rest chorus Dah Balojay
Nobody go dey for you when money no dey
Them go say na OYO lowa oo
Na On Your Own you dey eeeh eeeh
Bammy on the mix...
Written by: Balojay da Wonderboy, Kennyblaze ILL, Michael Adeosun

