album cover
Try
14,383
Afro-soul
Try fue lanzado el 15 de febrero de 2021 por Independent como parte del álbum Timeless - EP
album cover
Fecha de lanzamiento15 de febrero de 2021
Sello discográficoIndependent
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM96

Créditos

Artistas intérpretes
Aje
Aje
Intérprete
Ajesings
Ajesings
Intérprete
Seyi Vibez
Seyi Vibez
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Adesanya ajebiyi
Adesanya ajebiyi
Autoría
Producción e ingeniería
Phynest Beat
Phynest Beat
Producción

Letra

[Intro]
Ayy, ayy-ayy, ayy
Hmm-yeah
Oluwaloseyi oh
Vibez, mm-ayy
Aje sing this song
[Verse 1]
Dem dey reason my matter, wetin I do dem oh? yeah
Dem want throw me punch after dem tie my hand, ki lo de?
Na wetin I do dem? I no know
Dem too like to dey show their logo
Dem dey call me ọmọ ologo
Wọn tun fẹ pana ogo
Ayọ, ayọ ni t'emi lọjọ gbogbo
Ayọ, ayọ ni t'emi lọjọ gbogbo
Many many things wey my eyes don see
For this life, dem don show me pepper
Everyone go say, that they are loving you
At the end of the day, no one loving you
[Chorus]
Ibi ire ni mo yan oh
Iwọ ori mi oh (Iwọ ori mi oh)
Sin mi de'bi ire (Sin mi de'bi ire)
Yayy, ayy
Ibi ire ni mo yan oh (Ire, ire)
Iwọ ori mi oh (Iwọ ori mi oh)
Sin mi de'bi ire (Sin mi de'bi ire)
I don try
I don try
I go still dey try again oh
I go still dey try again oh
[Verse 2]
I be the boy wey dey browse without data
As the thing dey go, aya wọn a ja
Brand new flows, o tuntun cha cha
Me, I no get time for their drama
Oh-ah, oh-ayy, oh-oh-ayy
Say, my music causin' gobe, oh-ayy
Oh-oh-ayy, I dey rota' oh-ayy
I give God the glory as e dey, ayy, oh-ayy
'Cause yawa oh
Tell me wetin cause the yawa oh?
Awọn t'emi holla, emi l'ọn wa oh
Yeah, yeah, emi l'ọn wa oh, ayy
Yawa oh
Tell me wetin cause the yawa oh?
Awọn t'emi holla, emi l'ọn wa oh
Yeah, emi l'ọn wa oh
Oh-ayy, oh, ayy-ayy
[Chorus]
Ibi ire ni mo yan oh
Iwọ ori mi oh
Sin mi de'bi ire
Yayy, ayy
Ibi ire ni mo yan oh (Ire, ire)
Iwọ ori mi oh (Iwọ ori mi oh)
Sin mi de'bi ire (Sin mi de'bi ire)
I don try
I don try
I go still dey try again oh
I go still dey try again oh
[Outro]
(Aje on the Mix)
Written by: Adesanya ajebiyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...