Letra

Spellz on the beat Tiwa Savage on this one e-ay Wizkid e yo wamama Make e yarn una the ting o This kind ting I never see o I pressure dey high got me down wo-woh My girl low down to me o Never ever leve me for crash o-wo-woh Girl you dey make me shiver o Girl if you leave I suffer o With you I get no wahala o I dey with you forever o Roboskehskeh roboskehskeh If nor be you then tell me who o Dem go sempe, dem go sempe Nobody messing with my boo Roboskehskeh roboskehskeh If nor be you then tell me who o Roboskehskeh robo-yes-skeh Nobody messing with my boo You might also like Folake Boy Spyce Say Don't Go (Taylor's Version) From The Vault Taylor Swift BATICANO Bad Bunny Ma lo oh, joor oh You give me love I never see o-ooh Ma lo oh, joor oh Your love mean so much to me o-ooh Ma lo oh, joor oh You give me love I never see o-ooh Ma o oh, joor oh Your love mean so much to me o-ooh Nor be what you do or what you say My love is single nor be plural yeah Brother no be mouth, but my bobo you be plural Bonnie and Clyde It's how I feel when I'm rolling with you Number one ni Africa bad girl And the Starboy you know how we do Nwa baby, you scatter my heart o And you load my accounti oh See I no go comot e oh Ma lo oh, Jor oh You give me love I've never seen o-ooh Ma lo oh, Jor oh oh Your love means so much to me o-ooh Ma lo oh, Jor oh You give me love I've never seen o-ooh Ma lo oh, Jor oh Your love means so much to me o-ooh Roboskehskeh roboskehskeh If nor be you then tell me who o Dem go sempe dem go sempe Nobody messing with my boo Roboskehskeh roboskehskeh If nor be you then tell me who o Roboskehskeh robo-yes-skeh Nobody messing with my boo OooooOoO oooOoo I never seen this kind of feeling This love I believe in OooooOoO oooOoo Even when I dey try to leave him Something about this feeling Ma lo oh, Jor oh You give me love I've never seen o-ooh Ma lo oh, Jor oh oh Your love means so much to me o-ooh Ma lo oh, Jor oh You give me love I've never seen o-ooh Ma lo oh, Jor oh Your love means so much to me o-ooh Milla's Mix
Writer(s): Tiwa Savage, Obadje Benjamin Emuesiri, Ayodeji Ibrahim Balogun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out