Video musical

Video musical

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Yaw Darling
Yaw Darling
Intérprete
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Dee-Yasso
Dee-Yasso
Producción

Letra

Ɔdɔ Maabena, oh adeɛpɛna, woyɛ madepa
Make I take you far you are my super star
Yɛnkɔ Madina
E be you I want
Wobɔ me din a na ma da
This pass kaya mata
Make I take you far
You are my super star
I fi' die for your matter
Anytime wey I pull up on you
Sheybi you go pull up for me
Say make I pull up on you ooh
You go pull up for me
Mese mese pull up on you oooh
Sheybi you go pull up for me
Ɔdɔyɛwu make I pull up on you ooh
You go pull up for me
Money too sweet but your love be the sweetest things I know
If you open my heart all the things wey you see girl be your own
Ɔbaa bra na yɛnkasa, ɔdɔ wodwen sɛ me boa
See e no be joke no be pana
Menni obiara gye sɛ wonkoara
Anytime wey I pull up on you
Sheybi you go pull up for me
Say make I pull up on you ooh
You go pull up for me
Pull up on you oooh
Sheybi you go pull up for me
Ɔdɔyɛwu make I pull up on you ooh
You go pull up for me
Ɔbaa bra na yɛnkasa, ɔdɔ wodwen sɛ me boa
See e no be joke no be pana
Menni obiara gye sɛ wonkoara
Anytime wey I pull up
Sheybi you go pull up for me
Say make I pull up
You go pull up for me
Pull up
Sheybi you go pull up for me
Say make I pull up
You go pull up for me
Written by: Hope Yasso Dennis, Samuel Yaw Antwi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...