album cover
Packaging
1
Afro-Beat
Packaging fue lanzado el 14 de febrero de 2023 por Molly_vibez como parte del álbum Packaging - Single
album cover
Fecha de lanzamiento14 de febrero de 2023
Sello discográficoMolly_vibez
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM109

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Molly_vibez
Molly_vibez
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Paul Ehigie
Paul Ehigie
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Molly_vibez
Molly_vibez
Ingeniería de mezcla

Letra

If you go put mind brother
Them go break you like sister
Many many things I wanna yan
Wey dey sup for the city
Say monkey dey work baboon dey chop
I be think say na movie
We dey work and pray, still dey fast untop
For the money
I be dey help my gees make dem blow
Omo still Dem forget me
Bills on me
My eyes dirty
E get as e dey do me when I reason
Somethings
Debit I see nothing for my savings
Packaging with lot of damages
Bills on me
My eyes dirty
E get as e dey do me when I reason Somethings
Debit I see nothing for my savings
Packaging with lot of damages
Na packaging
(This na packaging)
With damages
(With damages)
Them no send person
I say them no too send person
Avoid see finish
I've been hustling
Many nights no sleep
Cause I dey find money
(This life I live)
Them go tell you chase that dream
But them no go send your dream
Because them dey chase their dream too
Open your eyes
See all your enemies
Them disguise for you
Open your eyes
See all your enemies
Them disguise for you
We be dey work and pray still dey fast Untop for the money
I be dey help my gees make dem blow
Omo still Dem forget me
Na packaging
With damages
Wa ma lo'ogbon si
Mo ti traboski
If you go put mind brother
Them go break you like sister
Many many things I wanna do right now
Cause nothing fit to stop my drive na na
And when I chase I get the bag big time
And when I chase I get the bag big time
I give dem give Dem back to back
I steady prosper on my grind
Written by: Paul Ehigie
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...