Letra

Money na wetin Money na vitamin yeah yeah yeah Money na wetin Money na vitamin Money na vitamin, (Yeah yeah) Money na vitamin Money na wetin Money na vitamin E dey taste like what E dey taste like Vitamilk Omo gimme that cream (madara) I wan ball like Real Madrid E be money wey dey ginger me Instantly, E dey be like mixagrip All that strong back Got y'all looking like turtles Y'all niggas better ease up (ease up) Cause I'm tired of your cannabis talk Real talk Money na boss, money na love Money na peace of mind (peace of mind) Money dey pimp some guys But money dey kill sometimes Believing on God no be lie (no lie) Living on love no be vibe (no vibe) Money don save so many lives Money don take so many price Who you dey form for You wey don reap your guys Shey you don pick from flight You come dey get pick up lines Money na wetin Money na vitamin E dey taste like what (what) E dey taste like Vitamilk Omo gimme that cream (madara) I wan ball like Real Madrid E be money wey dey ginger me Instantly, E dey be like mixagrip Money na wetin Money na vitamin (money na vitamin) Money na wetin Money na vitamin (money na vitamin) Money na wetin Money na vitamin (money na vitamin) Yeah yeah Money na vitamin All day no sitting, all night no sleep Body don taya, but you know I'm walking still Shey na Moonwalker Who go fit stop am Tupside or southside All day, I'm repping proper Brother Spent a couple hundred days Far from home, never mind Got the money on my dome Spent a couple hundred days Far from home, never mind Got the money on my dome (Yeah) Money na wetin Money na vitamin Money na wetin Money na vitamin Money na wetin Money na vitamin Money na wetin (yeah yeah) Money na vitamin Money na wetin Money na vitamin Money na. money na vitamin
Writer(s): Victor Ochai Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out